SåbïBødy

SåbïBødy MY OverSåbï People, I'm Emmanuel Godwin (AKA SabiSabi).

SÅBÏBØDY is a brand,.its features are: sabi memes, advertisement, snacks(shawarma ,moi moi,etc) and drinks(tigernut,zobo, smoothie,parfait,fruit juice)..

99.9%SATISFACTION, MEDICALLY PROVEN 😊

MY OVERSABI People 😍😊.. we don wake for una today oo 🔥💥😇all you gotta do is pick your craving(s)  and let's satisfy it a...
30/04/2024

MY OVERSABI People 😍😊..

we don wake for una today oo 🔥💥😇

all you gotta do is pick your craving(s) and let's satisfy it all the way 😉❤😘

My OVERSABI People.. Una good morning ooo... 😍❤😘We don wake for una today o,.. 🔥💥😁Just pick your craving(s)  and let's s...
30/04/2024

My OVERSABI People.. Una good morning ooo... 😍❤😘

We don wake for una today o,.. 🔥💥😁

Just pick your craving(s) and let's satisfy it allll 😇😊

04/03/2022
30/01/2022

Today is my landlord's birthday o.. should i pour him water ni ???🥴

29/01/2022

Imagine healing from heartbreak and your ex adds you to the group
'how to live with AIDs' 😟💔

29/01/2022

Lectures never start reach anything... Foodstuffs don dey finish..

Sapa nice one 😔 looking good on dior 🥴

29/01/2022

Man wey Såbï 🥰

11/01/2022

You think true love is all about going out and having fun?? Ode 🥴

True love na fight, block, unblock, shout and settle

#

Some persons no wan just SåbïBødy 😒How can you go buy a car while you are in a rented apartment ehn 😒🙄
11/01/2022

Some persons no wan just SåbïBødy 😒

How can you go buy a car while you are in a rented apartment ehn 😒🙄

09/01/2022

🤣🤣

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when SåbïBødy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category